1. 1

    Burna Boy - No Panic

  2. 2

    Burna Boy - No Sign Of Weakness

  3. 3

    Burna Boy - Buy You Life

  4. 4

    Burna Boy - Love

  5. 5

    Burna Boy - TaTaTa (feat. Travis Scott)

  6. 6

    Burna Boy - Come Gimme

  7. 7

    Burna Boy - Dem Dey

  8. 8

    Burna Boy - Sweet Love

  9. 9

    Burna Boy - 28 Grams

  10. 10

    Burna Boy - Kabiyesi

  11. 11

    Burna Boy - Empty Chairs (feat. Mick Jagger)

  12. 12

    Burna Boy - Update

  13. 13

    Burna Boy - Pardon (feat. Stromae)

  14. 14

    Burna Boy - Bundle By Bundle

  15. 15

    Burna Boy - Change Your Mind (feat. Shaboozey)

  16. 16

    Burna Boy - Born Winner

28 Grams

Burna Boy

For morning (ganja)
For evening (ganja)
For morning (ganja)
For evening (ganja)
I love the (ganja)

28 grams 1 oz mi have
Ninu yara mi oh
I no fit love you like I love marijuana
Make I no whine you
I no dey too talk
Na my mind I dey yarn
Mi o le p'ara mi oh
I no dey smoke crack
I dey smoke sativa
Mi o gb'oja s'ara mi oh

No go do cocaine
E go drive you loco
Awon 'kan gbo
Awon 'kan dey on colos
Won o ni so fun e
Wa gbe ara e leke
And if you no take my advice
Wa shey ara e leshe

Just give me (ganja)
Original (ganja)
I roll the (ganja)
I tie the (ganja)
I light my (ganja)
I need the (ganja)
Prescribe the (ganja)
Medicinal (ganja)
For morning na (ganja)
For evening na (ganja)
I love the (ganja)
Ah

Ganjaman don't go nowhere
Unless I smoke my igbo
Make una leave me
Make una leave me
Dey, make I dey my own
I no need any disturbance
I no bother nobody eh
Awon kan shey omila
Awon kan je politician

No go do cocaine
E go drive you loco
Awon 'kan gbo
Awon 'kan dey on colos
Won o ni so fun e
Wa gbe ara e leke
And if you no take my advice
Wa shey ara e leshe

Just give me (ganja)
Original (ganja)
I roll the (ganja)
I tie the (ganja)
I light my (ganja)
I need the (ganja)
Prescribe the (ganja)
Medicinal (ganja)
For morning na (ganja)
For evening na (ganja)
I love the (ganja)
Ah

Playlists relacionadas Ver mais playlists

Momentos

O melhor de 3 artistas combinados