1. 1

    Joeboy - Sip (Alcohol)

  2. 2

    Joeboy - Body & Soul

  3. 3

    Joeboy - Baby

  4. 4

    Joeboy - Beginning

  5. 5

    Joeboy - Lonely

  6. 6

    Joeboy - Show Me

  7. 7

    Joeboy - All For You

  8. 8

    Joeboy - Joeboy- Call

  9. 9

    Joeboy - Wetin Be Love (feat. Ckay)

  10. 10

    Joeboy - Adenuga

  11. 11

    Joeboy - Blessing

  12. 12

    Joeboy - Cubana

  13. 13

    Joeboy - Likkle Riddim

  14. 14

    Joeboy - Runaway

  15. 15

    Joeboy - Better Thing

  16. 16

    Joeboy - Celebration

  17. 17

    Joeboy - Door

  18. 18

    Joeboy - Sugar Mama

  19. 19

    Joeboy - 24/7

  20. 20

    Joeboy - Blessings

  21. 21

    Joeboy - Nobody (feat. Zuchu)

Baby

Joeboy

What I fit do to get your love
Girl I don give you all I got but it’s not enough for you
Shey you fire me catapult of love
Na why be say I no fit get enough of you

Wetin be that
Nothing I can’t do
For ma baby
Ma bebe
Anytime wey you need me come through
Mo ma sare
Ma sare wole

Wetin be that
Nothing I can’t do for ma bebe
Ma bebe
Ma shawty oreke
Ma bebe ma bebe eh

Baby shey you dey for me?
As I dey for you
Baby shey you dey for me?
As I dey for you

Wetin be that
Nothing I can’t do
For ma baby
Ma bebe
Anytime wey you need me come through
Mo ma sare
Ma sare wole

Wetin be that
Nothing I can’t do for ma bebe
Ma bebe
Ma shawty oreke
Ma bebe ma bebe eh

What you wanna do girl
Where you wan go
‘Cos anywhere you go, girl
I go follow go
'Cos I like the way you back it up
The way you go down low
And that’s the reason they be hating on you (who are those)

Baby you the baddest
Step on the dance floor and show your madness
I will be your king
You will be my royal highness
Out of all the girl them you are the flyest

Baby shey you dey for me?
As I dey for you
Baby shey you dey for me?
As I dey for you

Joe, Joe Joeboy ‘pon dat!

Playlists relacionadas Ver mais playlists

Momentos

O melhor de 3 artistas combinados