1. 1

    Moses Bliss - Mercy

  2. 2

    Moses Bliss - You Are Great

  3. 3

    Moses Bliss - Too Faithful To Fail Me

  4. 4

    Moses Bliss - E Dey Flow

  5. 5

    Moses Bliss - Carry Am Go

  6. 6

    Moses Bliss - Bigger Everyday

  7. 7

    Moses Bliss - Miracle

  8. 8

    Moses Bliss - Taking Care

  9. 9

    Moses Bliss - Daddy Wey Dey Pampers

  10. 10

    Moses Bliss - God is real

  11. 11

    Moses Bliss - Jesus Oh

  12. 12

    Moses Bliss - In Your Hands

  13. 13

    Moses Bliss - Royality

  14. 14

    Moses Bliss - You I Live For (feat. Loveworld Indomitable Choir)

  15. 15

    Moses Bliss - Calling My Name

  16. 16

    Moses Bliss - I prepare

  17. 17

    Moses Bliss - Perfection

  18. 18

    Moses Bliss - Too Faithfull

  19. 19

    Moses Bliss - Anytime Anyday

  20. 20

    Moses Bliss - Hail Your Name

  21. 21

    Moses Bliss - Nothing

Nothing

Moses Bliss

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit change oo
E no matter wetin dem be tell you
(I'm here to tell you)
Nothing wey God no fit do

No man wey God no fit bless
No man wey God no fit help oo
E no matter wetin you dey go through
(I have come to tell you)
No man wey God no fit bless

No man wey God no fit lift (ah)
No man wey God no fit lift
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
No man wey God no fit lift

No door wey God no fit open
No door wey God no fit open
E no matter
Wetin you dey
Go through
(I'm here to tell you)
No door wey God no fit open

No man wey God no fit heal
No man wey God no fit touch oo
I’ve never seen the righteous forsaken
Never seen the sea begging bread
I'm here to tell you
No man wey God no fit heal

Nothing wey God no fit do
Eh eh eh eh
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
I'm here to tell you
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do

Playlists relacionadas Ver mais playlists

Momentos

O melhor de 3 artistas combinados