Baby, no dey take me serious, oh (Dëra)
Baby, no dey take me serious, oh
Baby, no dey take me serious, oh
You know, I'm a jonzing guy
Baby, no dey take me serious, oh
You know, I'm a cruisin' guy
Starlife, starlife, starlife, uh-huh
Starlife, starlife, starlife, uh-huh
Baby tell me say she never see werey (tell me she never see, I don't care)
Say, she never see werey (tell me she never see, I don't care)
Swaggerlomo, oshimilanga (I too dey fuck with hot temper)
Me plus you is a banger, is a banger, is a banger
Yeah, banger, baby, it's a banger
Ta ba gb'orí wo'le, everybody Santa
But e no go mean say I no go banter
It's a good time, baby, no be long time, yeah
Yeah, omotena, bounce am
I dey desire wetin you dey desire, ah
E no mean say I no go banter
It's a good time, baby, no be long time
Baby, no dey take me serious, oh
You know, I'm a jonzing guy
Baby, no dey take me serious, oh
You know, I'm a cruisin' guy
Starlife, starlife, starlife, uh-huh
Starlife, starlife, starlife, uh-huh
Baby, no dey take me serious, oh
You know, I'm a jonzing guy
Baby, no dey take me serious, oh
You know, I'm a cruisin' guy
Starlife, starlife, starlife, uh-huh
Starlife, starlife, starlife, uh-huh
Huh, it's a banger, swag, balaclava
We get chemistry, study her matter
Huh, she say make I wire
She wan handle my money like a banker
On her knees na Eckankar, minister of swagger
Hm, for her back, me I plaster
Ha, Nomadinho, swaggerlomo, if I catch her for the koro, I go (mtch)
I go, huh (hey, God, oh)
Yeah, baby tell me say I too sabi, oh
Blacky ma pami, oh, ah, heh
Oya, do like this, oh
Bad girl, say she wanna come my pool party, oh, yeah
Yeah, baby tell me say I too sabi, oh
Blacky ma pami, oh, ah, heh
Oya, do like this, oh
Bad girl, say she wanna come my pool party, oh, huh
Baby, no dey take me serious, oh
You know, I'm a jonzing guy
Baby, no dey take me serious, oh
You know, I'm a cruisin' guy
Starlife, starlife, starlife, uh-huh
Starlife, starlife, starlife, uh-huh