1. 1

    Wizkid - Essence (feat. Tems)

  2. 2

    Wizkid - Essence (remix) (feat. Tems & Justin Bieber)

  3. 3

    Wizkid - No Stress

  4. 4

    Wizkid - Joro

  5. 5

    Wizkid - Come Closer (feat. Drake)

  6. 6

    Wizkid - Mood (feat. Buju)

  7. 7

    Wizkid - 2 Sugar (feat. Ayra Starr)

  8. 8

    Wizkid - Jogodo (feat. Asake)

  9. 9

    Wizkid - Fever

  10. 10

    Wizkid - Piece of My Heart (feat. Brent Faiyaz)

  11. 11

    Wizkid - Turbulence (feat. Asake)

  12. 12

    Wizkid - Bad To Me

  13. 13

    Wizkid - Ghetto Love

  14. 14

    Wizkid - Longtime (feat. Skepta)

  15. 15

    Wizkid - Sweet Love

  16. 16

    Wizkid - Balance

  17. 17

    Wizkid - Blessed

  18. 18

    Wizkid - Gimme Dat (feat. Ayra Starr)

  19. 19

    Wizkid - Kai! (feat. Olamide)

  20. 20

    Wizkid - Kese (Dance)

  21. 21

    Wizkid - Money & Love

  22. 22

    Wizkid - True Love (feat. Tay Iwar & Projexx)

  23. 23

    Wizkid - Anoti

  24. 24

    Wizkid - Billionaires Club (feat. Olamide & Darkoo)

  25. 25

    Wizkid - Final (Baba Nla)

  26. 26

    Wizkid - Frames

  27. 27

    Wizkid - Ginger (feat. Burna Boy)

  28. 28

    Wizkid - Iskolodo (feat. Asake)

  29. 29

    Wizkid - Smile (feat. H.E.R.)

  30. 30

    Wizkid - Alaye (feat. Asake)

  31. 31

    Wizkid - Call Me Every Day (feat. Chris Brown)

  32. 32

    Wizkid - Cash Flow (feat. Young Jonn)

  33. 33

    Wizkid - Gbese

  34. 34

    Wizkid - Link Up (Spider-Verse Remix) (feat. Metro Boomin, Don Toliver, BEAM & Toian)

  35. 35

    Wizkid - Nights In The Sun (feat. Odeal)

  36. 36

    Wizkid - One Condition (feat. DJ Tunez & FOLA)

  37. 37

    Wizkid - One Love

  38. 38

    Wizkid - Only You

  39. 39

    Wizkid - Slip N Slide (feat. Skillibeng & Shenseea)

  40. 40

    Wizkid - Special (feat. Don Toliver)

  41. 41

    Wizkid - Work Me Out (feat. Shenseea)

Bad To Me

Wizkid

Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Hiye, two shot I don take
You turn me on I no dey go I one dey
I no dey care, say the bad mind dem pree
Money on mi mind all day

Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want

Lady, girl, say your body bad to me
Pass make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (oh, yeah, ge—ge)
Casamigos (casamigos)
For my amigos (for my amigos)
Wa jogede (wa jogede)
Baby, wa jogede (wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (ee-ye ge ge)
Kon she iyepe (kon she iyepe)

All for you baby
If that money dey too much say make you talk
'Cause you know the money long, ooh, yeah
Break your back with it
Yeah, na me and you dey talk, no one involved
Baby girl, make I indulge you, yeah

Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want am?

Lady, girl, say your body bad to me
Pass, make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (oh, yeah, ge-ge)
Casamigos (casamigos)
For my amigos (for my amigos)
Wa jogede (wa jogede)
Baby, wa jogede (wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
Kon she iyepe (kon she iyepe), ok

Playlists relacionadas Ver mais playlists

Momentos

O melhor de 3 artistas combinados