1. 1

    Ayra Starr - Heaven Baby (feat. ZAYN)

  2. 2

    Ayra Starr - Commas

  3. 3

    Ayra Starr - Rush

  4. 4

    Ayra Starr - Last Heartbreak Song (feat. GIVĒON)

  5. 5

    Ayra Starr - Bloody Samaritan

  6. 6

    Ayra Starr - All The Love

  7. 7

    Ayra Starr - Amazing (feat. kwn)

  8. 8

    Ayra Starr - Who's Dat Girl (feat. Rema)

  9. 9

    Ayra Starr - Away

  10. 10

    Ayra Starr - Tornado

  11. 11

    Ayra Starr - Sability

  12. 12

    Ayra Starr - Rhythm & Blues

  13. 13

    Ayra Starr - Colorado (feat. Johnny Drille & Young Jonn)

  14. 14

    Ayra Starr - Woman Commando (feat. Anitta & Coco Jones)

  15. 15

    Ayra Starr - Gimme Dat (feat. Wizkid)

  16. 16

    Ayra Starr - Hot Body

  17. 17

    Ayra Starr - Bloody Samaritan (Remix) (feat. Kelly Rowland)

  18. 18

    Ayra Starr - No Love (part. Ninho)

  19. 19

    Ayra Starr - treat u right (feat. FOLA)

  20. 20

    Ayra Starr - Treasure

  21. 21

    Ayra Starr - All The People (feat. Shimza, Alok & Something Else)

  22. 22

    Ayra Starr - Beggie Beggie (feat. CKay)

  23. 23

    Ayra Starr - Ms. Paper (feat. Theodora)

  24. 24

    Ayra Starr - Wo, Man (feat. Peggy Gou)

  25. 25

    Ayra Starr - Misunderstood

  26. 26

    Ayra Starr - Where Do We Go

  27. 27

    Ayra Starr - Girl Next Door (feat. Tyla)

  28. 28

    Ayra Starr - People (feat. Libianca & Omah Lay)

  29. 29

    Ayra Starr - 21

  30. 30

    Ayra Starr - Bad Vibes (feat. Seyi Vibez)

  31. 31

    Ayra Starr - Dangerous

  32. 32

    Ayra Starr - Goodbye (Warm Up) (feat. Asake)

  33. 33

    Ayra Starr - Letter To God

  34. 34

    Ayra Starr - My Baby (feat. Bien-Aimé Baraza)

  35. 35

    Ayra Starr - Pressure (feat. Leon Thomas)

  36. 36

    Ayra Starr - Birds Sing of Money

  37. 37

    Ayra Starr - Fashion Killer

  38. 38

    Ayra Starr - Karma

  39. 39

    Ayra Starr - Lagos Love Story

  40. 40

    Ayra Starr - Lonely Refix (feat. Zinoleesky)

  41. 41

    Ayra Starr - Running (feat. Lojay)

  42. 42

    Ayra Starr - 1942 (feat. Milar)

  43. 43

    Ayra Starr - Amin

  44. 44

    Ayra Starr - Cast (Gen Z Anthem)

  45. 45

    Ayra Starr - Disturbing U (feat. DARKOO)

  46. 46

    Ayra Starr - GOOD FEELiNGS (feat. Coldplay)

  47. 47

    Ayra Starr - In Between

  48. 48

    Ayra Starr - Jazzy's Song

  49. 49

    Ayra Starr - Memories

  50. 50

    Ayra Starr - Midnight in New York

  51. 51

    Ayra Starr - On A Low (feat. Elestee)

  52. 52

    Ayra Starr - Santa (part. Rvssian y Rauw Alejandro)

  53. 53

    Ayra Starr - Toxic

  54. 54

    Ayra Starr - unbelievable (feat. Tori Kelly)

  55. 55

    Ayra Starr - ASE

  56. 56

    Ayra Starr - BIG FU (feat. David Guetta & Lil Durk)

  57. 57

    Ayra Starr - Bridgertn

  58. 58

    Ayra Starr - Control

  59. 59

    Ayra Starr - Dance

  60. 60

    Ayra Starr - DITR

  61. 61

    Ayra Starr - Hot Body (remix) (feat. Danny Ocean)

  62. 62

    Ayra Starr - My Love (feat. Leigh-Anne)

  63. 63

    Ayra Starr - Orun

  64. 64

    Ayra Starr - PINACOLADA (feat. Thisizlondon & 6LACK)

  65. 65

    Ayra Starr - Sare

  66. 66

    Ayra Starr - Show Me (feat. Latto)

  67. 67

    Ayra Starr - Skinny Girl Anthem (feat. Kayykilo)

  68. 68

    Ayra Starr - Snitch (feat. Fousheé)

  69. 69

    Ayra Starr - The Kids are Alright

  70. 70

    Ayra Starr - You’re Hired (feat. Neiked)

Gimme Dat (feat. Wizkid)

Ayra Starr

Gimme that love, gimme peace of mind, o ṣere cure me with your rizz line
I want that peace of mind wey dey come with awoof (wey dey come with awoof)
Baby, na one man race we dey run, so make you no come waste time
Oh, no, no pressure

Make you gimme that love
If you gimme, me I no go let go
Gimme, make I cure my sanko
Feelings got me hitting on a freakin' dance floor
Make you gimme that love
If you gimme, me I no go let go
Make you gimme, make I cure my sanko
Feelings got me hitting on a freakin' dance floor (floor)

Diallo, Diallo
If I give you my love, oh (if I give you my love)
Make you no disappoint, oh (make you disappoint)
Me, I get you for mind, oh
Diallo, Diallo
If I give you my love, oh (if I give you my love)
Make you no disappoint, oh (make you disappoint)
Me I gat you for mind (on my mind, oh)

Goddamn, arábìnrin, goddamn
Get the way your body makes me feel excited
Loving you dey put me on a different mindset
Girl, na only you go make me stick to one girl
Goddamn, man, I need you, elẹyinju ẹgẹ, goddamn (go-go-goddamn)
Picture perfect, no dey mind them
Keep it private, f'ọkàn balẹ̀
If you need me, baby, I'll be right there
One more time for my lady, oh (for my lady, oh)
Pump action you dey gbé mi o (gbé mi o)
Do me many things, ti o lè yé mi o (yé mi o)
I'm ready if you're ready to

Gimme that love (gimme that love)
If you gimme, me I no go let go
Gimme make I cure my sanko
Feelings got me hitting on a freakin' dance floor
Make you gimme that love (gimme that love)
If you gimme, me I no go let go
Make you gimme make I cure my sanko
Feelings got me hitting on a freakin' dance floor (floor)

Diallo, Diallo
If I give you my love, oh (if I give you my love)
Make you no disappoint, oh (make you no disappoint)
Me, I get you for mind, oh
Diallo, Diallo
If I give you my love, oh (if I give you my love)
Make you no disappoint, oh (make you no disappoint)
Me I gat you for mind (on my mind, oh)

So many people wan lick my stew
So, baby, chill, make I survey your tools (ah)
And if I handle your two by two
You fit to scream, you fit to lose your cool (ah)
So many reasons are written in the stars, oh my God
You're the reason I do what I do (ah)
So, baby, make you give me your love (love)

Make you gimme that love (gimme that love)
If you gimme (oh) me I no go let go (I no go let go)
Make you give me make I cure my sanko (mm)
Feelings got me hitting on a freakin' dance floor (mm)
Make you gimme that love (gimme that love)
If you gimme, me I no go let go (I no go let go)
Make you gimme make I cure my sanko
Feelings got me hitting on a freakin' dance floor (floor)

Diallo, Diallo
If I give you my love, oh (if I give you my love)
Make you no disappoint, oh (make you disappoint)
Me, I get you for mind, oh
Diallo, Diallo
If I give you my love, oh (if I give you my love)
Make you no disappoint, oh (make you disappoint)
Me I gat you for mind (for my mind, oh)

Vybe O
Gidigidi, gidigidi, gidigidi
No worry

Playlists relacionadas Ver mais playlists

Momentos

O melhor de 3 artistas combinados