1. 1

    Davido - With You (feat. Omah Lay)

  2. 2

    Davido - Fall

  3. 3

    Davido - Blow My Mind (feat. Chris Brown)

  4. 4

    Davido - KANTE

  5. 5

    Davido - Fia

  6. 6

    Davido - If

  7. 7

    Davido - Aye

  8. 8

    Davido - UNAVAILABLE

  9. 9

    Davido - B4 B4 (feat. Mayorkun & FOLA)

  10. 10

    Davido - FEEL

  11. 11

    Davido - I Know Who I Be (feat. JAZZWRLD & GL_Ceejay)

  12. 12

    Davido - Risky (feat. Popcaan)

  13. 13

    Davido - Away

  14. 14

    Davido - D & G (feat. Summer Walker)

  15. 15

    Davido - No Competition

  16. 16

    Davido - UNAVAILABLE (Sean Paul & DING DONG Remix) (feat. Sean Paul, Ding Dong & Musa Keys)

  17. 17

    Davido - Offa Me (feat. Victoria Monét)

  18. 18

    Davido - Already Falling

  19. 19

    Davido - Assurance

  20. 20

    Davido - Coolest Kid In Africa (part. Nasty C)

  21. 21

    Davido - Gobe

  22. 22

    Davido - FEM

  23. 23

    Davido - Jawa

  24. 24

    Davido - Skelewu

  25. 25

    Davido - Tek (feat. Becky G)

  26. 26

    Davido - Titanium (feat. Chris Brown)

  27. 27

    Davido - Eva Longoria (part. Ozuna)

  28. 28

    Davido - Hayya Hayya (Better Together) (feat. Trinidad Cardona & AISHA)

  29. 29

    Davido - Holy Ground

  30. 30

    Davido - Like Dat

  31. 31

    Davido - Over Dem

  32. 32

    Davido - Shopping Spree

  33. 33

    Davido - So Crazy (feat. Lil Baby)

  34. 34

    Davido - Stand Strong (feat. The Samples)

  35. 35

    Davido - The Best (feat. Mayorkun)

  36. 36

    Davido - U (JUJU) (feat. Skepta)

  37. 37

    Davido - 10 Kilo

  38. 38

    Davido - All Of You

  39. 39

    Davido - Dami Duro

  40. 40

    Davido - Dream Girl (Global Remix) (feat. Ir-Sais & Sean Paul)

  41. 41

    Davido - E PAIN ME

  42. 42

    Davido - Fans Mi (feat. Meek Mill)

  43. 43

    Davido - Gbagbe Oshi

  44. 44

    Davido - IN THE GARDEN

  45. 45

    Davido - Joy (feat. Angélique Kidjo)

  46. 46

    Davido - LCND

  47. 47

    Davido - Maga 2 Mugu

  48. 48

    Davido - Ogaranya

  49. 49

    Davido - One Of A Kind

  50. 50

    Davido - One Time (remix) (feat. Jada Kingdom)

  51. 51

    Davido - Pere (feat. Young Thug & Rae Sremmurd)

  52. 52

    Davido - Precision

  53. 53

    Davido - R&B (feat. Shenseea & 450)

  54. 54

    Davido - Return

  55. 55

    Davido - Sensational (feat. Chris Brown & Lojay)

  56. 56

    Davido - Tell Everybody (feat. Leon Thomas)

  57. 57

    Davido - WATAWI (feat. Abidoza, CKay & Focalistic)

10 Kilo

Davido

(Grey)
Ye, ọrọbọ ten kilo
Say this your body make me wan go
Ọrọbọ, ọrọbọ, ọrọbọ ten kilo (baddest)
(Loudaa)

Ye, girl I'll be here till the Sun down
Swear you dey make my mind no touch ground
I no say different songs don come out
But my girl if I no sing about you wetin I wan sing o, baby
You dey make my body ayaya
Anytime I dey see you I dey shamanya
If you leave me I fit run go mad
Why I no fit leave you my ọrọbọ ten kilo

Say this your body make me wan go gyrate
No fit concentrate, eyaa
Ọrọbọ ten kilo
Dey chop my money and everything I get
Me I no go fit forget you baby no lie

Drama, leave drama for who getti power
Person wey get plans for you no go stammer
I know you no go para if I bless your aza
Good times anytime ẹja nla land
I don craze o for your matter
Anytime I see your body no fit calm down
If na ment o, it is allowed
Our loving dey too important
I don craze o for your matter
Anytime I see you, body no fit calm down
If na ment o, it is allowed
Our love dey too important

Say this your body make me wan go gyrate
No fit concentrate, eyaa
Ọrọbọ ten kilo
Dey chop my money and everything I get
Me I no go fit forget you baby no lie
Say this your body make me wan go gyrate
No fit concentrate, eyaa
Ọrọbọ ten kilo
Dey chop my money and everything I get
Me I no go fit forget you baby no lie (Loudaa)

Say this your body make me wan go gyrate
No fit concentrate, eyaa
Ọrọbọ ten kilo

Playlists relacionadas Ver mais playlists

Momentos

O melhor de 3 artistas combinados