- 1
Omah Lay - Soso
- 2
Anderson Mário - Pobreza
- 3
CKay - love nwantiti (ah ah ah)
- 4
Mauvais djo - Maladie
- 5
Tyla - Water
- 6
Kim (FR) - Confidence
- 7
Wizkid - Essence (feat. Tems)
- 8
Kapo - OWA
- 9
Hot Blaze - Da Próxima Me Falem
- 10
Cleyton David - Tiro Onde Dá, Tiro Onde Dói
- 11
DADJU - Reine
- 12
Gerilson Insrael - Minha Vida
- 13
DESSIIIK - AREA IIINFLAMADA (part. Leviano)
- 14
Twenty Fingers - Amor Não é Para Doer
- 15
AltVerse - Papaoutai (Afro Soul) (part. Chill77 et Unjaps)
- 16
Libianca - People
- 17
Rema - Calm Down
- 18
Victony - SLICK
- 19
Tayna (AL) - Si Ai
- 20
Davido - With You (feat. Omah Lay)
- 21
DJ MIAMI - UNICA Y BONITA
- 22
Ayra Starr - Heaven Baby (feat. ZAYN)
- 23
Fally Ipupa - Mayday
- 24
Burna Boy - For My Hand (feat. Ed Sheeran)
- 25
Beéle - quédate
- 26
Ayra Starr - Commas
- 27
Fally Ipupa - Deux êtres
- 28
Fally Ipupa - Amore
- 29
Burna Boy - Dai Dai (feat. Shakira)
- 30
Burna Boy - Love
- 31
Beéle - frente al mar
- 32
Beéle - no tiene sentido
- 33
Omah Lay - i'm a mess
- 34
Omah Lay - Holy Ghost
- 35
Anderson Mário - Boss
- 36
CKay - Emiliana
- 37
Mauvais djo - Pilé
- 38
Mauvais djo - Pilé (part. Kano Choir)
- 39
Tyla - THAT GIRL
- 40
Tyla - CHANEL
- 41
Gerilson Insrael - Casa Comigo
- 42
Gerilson Insrael - Aroma Insano
- 43
Rema - Calm Down (remix) (feat. Selena Gomez)
- 44
Rema - Fame - A COLORS ENCORE
- 45
Rema - Ginger Me
- 46
Ayra Starr - Rush
- 47
Ayra Starr - Last Heartbreak Song (feat. GIVĒON)
- 48
Fally Ipupa - Délirium
- 49
Fally Ipupa - Alliance
- 50
Anderson Mário - Pai (Eu Estou Bem)
- 51
CKay - Love Nwantiti (Ah Ah Ah) (remix) (feat. Kuami Eugene & Joeboy)
- 52
Tyla - PUSH 2 START
- 53
Tyla - Truth or Dare
- 54
Rema - Charm
- 55
Ayra Starr - Bloody Samaritan
Calm Down
Rema
Another banger
Baby, calm down, calm down
Girl, this your body e put in my heart for lockdown
For lockdown, oh, lockdown
Girl, you sweet like Fanta, oh, Fanta, oh
If I tell you say: I love you, you no dey form yanga, oh
Oh, yanga, oh (no tell me no, no, no, no, woah, woah, woah, woah)
Oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh
Baby, come gimme your lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-woah-woah-woah-woah-woah
You got me like woah-woah-woah-woah-woah-woah-woah-woah-woah
Shawty, come gimme your lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-woah-woah-woah-woah-woah, hmm
I see this fine girl, for my party she wear yellow
Every other girl, they dey do too much, but this girl mellow
Naim I dey find situation I go use take tell am hello
Finally I find way to talk to the girl, but she no wan follow
Who you come dey form for? (Hmm)
Why you no wan' conform? (Hmm)
Then I start to feel her brown-bum (hmm)
But she dey gimme smile, smile, woah
I know say she sabi pass that one, one (hmm)
But she feeling insecure, woah
'Cause her friends go dey gum her like chewing gum, woah (hmm)
Go dey gum her like chewing gum, woah, ooh
Baby, calm down, calm down
Girl, this your body e put in my heart for lockdown
For lockdown, oh, lockdown
Girl, you sweet like Fanta, oh, Fanta, oh
If I tell you say: I love you, you no dey form yanga, oh
Oh, yanga, oh (no tell me no, no, no, no, woah, woah, woah, woah)
Oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh
Baby, come gimme your lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-woah-woah-woah-woah-woah
You got me like woah-woah-woah-woah-woah-woah-woah-woah-woah
Shawty, come gimme your lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-woah-woah-woah-woah-woah, hmm
As I reach my house, I say make a rest small, oh, woah (make a rest small, oh, woah)
As me I wake up na she dey my mind, oh, woah (na she dey my mind, oh, woah)
Day one, day two-wo, I no fit focus (I no fit focus)
Na so me I call am, say make we link up, woah (say make we link up, woah)
As I start to dey tell her how I feel, now my heart dey race
Baby girl, if you leave me, I, no, go love again
Because e get many girls wey put my heart for pain
Shebi, you feel my pain, yeah, yeah