- 1
Twenty Fingers - Papá
- 2
DADJU - Mon Soleil (feat. Anitta)
- 3
Fally Ipupa - Mayday
- 4
Gerilson Insrael - Minha Vida
- 5
Anderson Mário - Pobreza
- 6
Davido - With You (feat. Omah Lay)
- 7
Cleyton David - Tiro Onde Dá, Tiro Onde Dói
- 8
AltVerse - Papaoutai (Afro Soul) (part. Chill77 et Unjaps)
- 9
DJ MIAMI - UNICA Y BONITA
- 10
Ayra Starr - Heaven Baby (feat. ZAYN)
- 11
Omah Lay - Soso
- 12
Mauvais djo - Maladie
- 13
CKay - love nwantiti (ah ah ah)
- 14
DESSIIIK - AREA IIINFLAMADA (part. Leviano)
- 15
Wizkid - Essence (feat. Tems)
- 16
Kim (FR) - Confidence
- 17
Victony - SLICK
- 18
Tyla - Water
- 19
Burna Boy - Love
- 20
Hot Blaze - Da Próxima Me Falem
- 21
Kapo - UWAIE
- 22
Tayna (AL) - Si Ai
- 23
Libianca - People
- 24
Rema - Calm Down
- 25
Beéle - quédate
- 26
Gerilson Insrael - Casa Comigo
- 27
Anderson Mário - Pai (Eu Estou Bem)
- 28
Anderson Mário - Boss
- 29
Ayra Starr - Rush
- 30
Omah Lay - Holy Ghost
- 31
Omah Lay - i'm a mess
- 32
Mauvais djo - Pilé
- 33
Mauvais djo - 4
- 34
CKay - Love Nwantiti (Ah Ah Ah) (remix) (feat. Kuami Eugene & Joeboy)
- 35
Tyla - THAT GIRL
- 36
Burna Boy - For My Hand (feat. Ed Sheeran)
- 37
Rema - Calm Down (remix) (feat. Selena Gomez)
- 38
Beéle - frente al mar
- 39
Fally Ipupa - Deux êtres
- 40
Ayra Starr - Commas
- 41
CKay - Emiliana
- 42
Tyla - CHANEL
- 43
Tyla - PUSH 2 START
- 44
Burna Boy - Dai Dai (feat. Shakira)
- 45
Rema - Fame - A COLORS ENCORE
- 46
Rema - Charm
- 47
Beéle - no tiene sentido
- 48
Fally Ipupa - Amore
- 49
Gerilson Insrael - Vamos Só Voltar
- 50
Tyla - Truth or Dare
- 51
Rema - Soundgasm
- 52
Fally Ipupa - Délirium
- 53
Ayra Starr - Last Heartbreak Song (feat. GIVĒON)
- 54
Ayra Starr - Bloody Samaritan
- 55
Fally Ipupa - Alliance
Charm
Rema
Another Banger
Come here wetin dey worry you
Bring body make I rock am yeh yeh
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you
Why you wan dey buga won
Shey you be kizz Daniel ni
You better drop your body armor
Soco
Sofry with this body
Make we run am on a low-key
Baby you know me
E get as you go move wey I no go gree
Come make I drive your hmm
Come make I drive this your jalo-py
Baby alow me tip you off alowee
See body o
(See body see body o)
Egba mi o
(Egba mi egba mi o)
E dey burst my bololo
Please help me o
Me I don jam wetin pass me o
Come here wetin dey worry you
Bring body make I rock am yeh yeh
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you
Why you wan dey buga won
Shey you be kizz Daniel ni
You better drop your body armor
You too dey form with this love of a thing
Baby eh lend me lend
I get pounds for you
You wan dey do like say eh
Naira no dey end
You too dey stiff dey do like say your waist no dey eh
E no dey bend
Oya follow my commando
Baby do like I do
Baby front and back
Gimme boom baka boom
Soco
Sofry with this body
Make we run am on a low-key
Baby you know me
E get as you go move wey I no go gree
Come make I drive your hmm
Come make I drive this your jalo-py
Baby alow me tip you off alowee
Come here wetin dey worry you
Bring body make I rock am yeh yeh
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you
Why you wan dey buga won
Shey you be kizz Daniel ni
You better drop your body armor
Soco
Sofry with this body
Make we run am on a low-key
Baby you know me
E get as you go move wey I no go gree
Come make I drive your hmm
Come make I drive this your jalo-py