Ameno Amapiano (feat. Nektunez)

Goya Menor

So easy
(It's Nektunez, yeah)

Hey, ha!
Goya Menor, ameno
Okhian tekpe khere
DJ gima na iku khere
Let me tell them how the thing goes
How the thing goes (how de ting goes)

Shebi meka tamuwa
Say my pikin nor go join cult
Ha! You wan to BAM ba
You wanna chill with the big boys

Now you dey run kiti kiti
You dey run kata kata
No fit drink water drop cup
Ha, hey!
Shey you see how the thing goes

(Ameno, omenare imperavi, ameno)
Oya, telli me who blend you
(Dimere, dimere, matiro)
And who, and who?
(Matiremo, ameno)

(Oma nare imperavi emu nare, ameno)
Okay
(Oma nare imperavi emu nare)

Ameno
Ameno dore
Ameno dori me
Ameno dori me

Ameno dom
Dori me reo (ha)
Ameno dori me (ameno dori me)
Ameno dori me (okay, okay, ha)

This one nor be zobo nor be can juice
Go school, go school, you go dey pem tools
And now the parameter set you wan dey form jew
See even your papa no fit save you

For all the kinda gbese wey him pinkin don do
Men, all the niggas don dey find you
Because that nigga wey you play, e don kpuff
Oh boy e don kpuff, ha! Hey!
Come on, let's go

Shebi meka tamuwa
Say my pikin nor go join cult
Ha! You wan to BAM ba
You wanna chill with the big boys

Now you dey run kiti kiti
You dey run kata kata
No fit drink water drop cup
Ha Hey!
Shey you see how the thing goes

(Ameno, omenare imperavi, ameno)
Oya, telli me who blend you
(Dimere, dimere, matiro)
And who, and who?
(Matiremo, ameno) okay

(Oma nare imperavi emu nare, ameno)
(Oma nare imperavi emu nare)

Ameno
Ameno dore
Ameno dori me
Ameno dori me

Ameno dom
Dori me reo (okay)
Ameno dori me (okay, come on, let's go)
Ameno dori me (ah, okay)

Because you made it to the top throne
Let me see what my godfather can do
Coz He is the Father to the fatherless
A mother to the motherless
And nothing no one can do

We promise not to fight again
Not to do anything that will hurt again
Cos if you do na, im be say you don gok again
Another time you go run again, I swear, ha

Shebi meka tamuwa
Say my pikin nor go join cult
Ha! You wan to BAM ba
You wanna chill with the big boys

Now you dey run kiti kiti
You dey run kata kata
No fit drink water drop cup
Ha Hey

Ameno (shey you see how the thing goes)
Omenare imperavi, amene (and who, and who? Ha, hey)
Dimere, dimere, matiro
Matiremo, ameno

Playlists relacionadas Ver mais playlists

Momentos

O melhor de 3 artistas combinados